Domot - BBC News Pidgin
- ️@BBCNews
- ️Tue Mar 11 2025
Top Tori
Why dem arrest and dey send Philippines ex-leader Rodrigo Duterte go ICC Hague?
ICC accuse am of "crimes against humanity" for one drugs crackdown wey lead to deaths.
6 hours wey don pass
Key takeaways from President John Mahama first budget as goment scrap betting tax, covid 19 levy and odas
Dr. Casiel Ato Forson wey use 1h 45 minutes take present di budget for di house of parliament, tok say "dis budget go reset di kontri economy afta di former goment don scata everything."
9 hours wey don pass
Wetin we know about Moscow attack ahead of Ukraine and Russia peace tok
Di attack dey come some hours bifor one meeting wey dem plan between US and Ukraine officials afta di gbas-gbos between President Trump and President Zelensky for White House.
11th March 2025
US launch new 'self-deportation' app for migrants wey wan japada
Di Trump administration tell migrants to leave voluntarily or face harsher consequences.
10th March 2025
El-Rufai dump All Progressives Congress for Social Democratic Party, reveal plans for 2027
El-Rufai make di announcement for one statement wey e release on Monday 10 March, wia e say di party no dey follow di original vision wey dem take form am for 2013.
10th March 2025
Oil tanker and cargo vessel collide for North sea
Reports say ships collide off di coast of East Yorkshire and one coastguard rescue operation dey currently go on.
10th March 2025
Rivers State House of Assembly members shun Govnor Fubara invitation to meet
Dis meeting suppose hold on Monday 10 March for di govnor office, wia dem for tok about di ongoing gbas-gbos wey dey go on between di two factions of di State Assembly and di govnor.
10th March 2025
Trade war wit Trump and oda key takeaways from Canada next Prime Minister Mark Carney speech
E tok about how America dia neighbour no dey trustworthy again, di American tariffs, di secure borders issue and wetin dey happun for Canada politics.
10th March 2025
Special Tori
Muslim transgender TikToker dey sentenced to prison after e tell Jesus to go cut im hair
Ratu Thalisa na Muslim transgender woman wey court sentence go prison for blasphemy.
9 hours wey don pass
All you need sabi about diphtheria wey kill 12-year-old boy for Lagos King's College
Diphtheria na one serious bacterial infection wey dey affect di mucous membranes of di nose and throat.
11th March 2025
Natasha Akpoti-Uduaghan: Senators get power to suspend a fellow senator?
Sabi pipo for legal matters chook mouth inside weda e dey legal for senators to suspend anoda senator for Nigerian Senate.
10th March 2025
North Korean hackers cash out hundreds of millions from $1.5bn ByBit hack
So far, 20 pipo don share ova $4m in rewards afta dem find $40m of di stolen money and call di crypto companies make dem block di transfer.
10th March 2025
Canada wan reunite 10,000 immigrants families through PGP program
Di Immigration, Refugees and Citizenship Canada (IRCC) announce plan to accept up to 10,000 applications, from potential sponsors wey bin submit interest forms under di PGP program for 2020.
9th March 2025
Wetin pipo wit ulcer, diabetes, hypertension fit chop and no fit chop during Ramadan
Ramadan na holy month wey Muslims all ova di world dey observe by fasting from sunrise to sunset. But if you get diabetes, high blood pressure (hypertension), or ulcer, fasting fit dey hard for you.
9th March 2025
Why di word 'allegedly' dey totori many Nigerians - how e take start and wetin e mean
Di word 'allegedly' dey common for media and gossip blogs wen dem no too dey sure about a case but dem report am.
8th March 2025
'Some women for goment dey fear to tok dia mind' - Senator Ireti Kingibe
Senator Ireti Kingibe, one of di four women inside di Nigerian Senate speak with BBC Pidgin about di journey, goals and challenges of her role as lawmaker wey dey represent di FCT.
7th March 2025
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.
Ginger Me
Tori from Africa
World Cup qualifiers 2026: African teams release dia squad list
8 hours wey don pass
Entertainment corner
Dolly Parton husband, Carl Dean, die at di age of 82
4th March 2025
Di full list of Oscar winners for 2025
3rd March 2025
Five tins we know about Gene Hackman and im wife death
28th February 2025
Sport
Biggest football club stadiums around di world
9 hours wey don pass
Strikers wey fit be 'final piece of Arsenal jigsaw'
28th February 2025
BBC Pidgin Social networks
Di one wey oda users dey read well well
5
Tiwa Savage and oda celebs wey face blackmail over sex tape
De one we dem update for: 20th October 2021